Following the global success of Calm Down, Rema is back with another banger, Charm. With its video released on YouTube just 2 weeks ago, the tune is already gained over 5 million views.

What is the meaning in the song?

Rema sees a girl’s body and he is “charmed” by it, as a result he tries to seduce the girl. The girl however is feeling herself, like a sexy big girl whom Rema tries to chat up – in a twisted forceful manner.

Listen to the song on YouTube here.

See lyrics of Rema’s Charm. Full translations and English meaning

London
Another banger

Come here, wetin dey worry you? -Come here, what is wrong with you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah -Bring your body let me enjoy it
I know you senior me -I know you are older then me
I geti money passe your papa -I have more money than your dad
Wetin you want wey I no fit do for you? -What do you want that I cannot fulfil for you?
Why you wan dey buga wọn? – Why are you trying to feel too big
Shey you be Kizz Daniel ni? -Are you Kizz Daniel (Kizz Daniel sang Buga)
You better drop your body armor

Soco, ah – Dance on, ah
Sofry with this body -Gentle with this body
Make we run am on a lowkey -Lets do this quietly
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree – There is a way you are going move that will burst my head
Come make I drive your hmm -Come let me drivee your …
Come make I drive this your jalopy -Come let me drive this your ass
Baby allow me
Tip you off with alawi -Tip you off with free cash

See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) -Help me o
E dey burst my bololo -Its getting my di*k turned on
E dey burst my bololo
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh -I have met what is bigger than me

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend -You feeling too big because I like you
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end -I have pounds for you since you are acting as though Naria will not finish
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend -You are acting stiff as though you have no waist to twist
Oya follow my command baby do like I do – Alright, follow my command, do like I do
Baby front and back
Gimme boom-baka-boom -I have met what is bigger than me

Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I geti money passe your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

Soco, ah (Ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy

Image credit: Rema/Charm

2 Replies to “Rema – Charm lyrics, meaning and full English translation”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *