Following the worldwide success of Miracle No Dey Tire Jesus, Moses Bliss, Fetizie and Chizie are back with other praise song, this time with collaborations with more gospel artsist – Neeja, Son Music and Ajay Asika.
The song has only be on YouTube for around a month and it has over 2 million views.
What is the song “You are Great” about?
You are great is praises for God. The man are all praising God in their different ways, and thanking him for him being there, being their rock and shelter, as without him they would not have made it to where they are today.
The song is written in English, Nigeria’s Pidgin English and Igbo language. Listen to the song on YouTube here.
See lyrics of Moses Bliss’s You are Great full translations and English meaning
(You give me wings, now I’m up in the air)
(As I dey plant, You dey give me the rain) – As I am planting you are giving me the rain
(If no be You, tell me where I for dey?) – Where would I be if it was not for you
(Baba, I thank You (fuze play)) – God, I thank you
(Dem for don laugh me, no be today) – I would have been a laughing stock by now, but not today
(Ebenezer, You dey shower Your grace) – God, you showed me grace
(Na Your light wey dey show me the way) – It is your light that is showing me the way
(Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh))
(Lord, You are great)
(You are greatly to be praised)
(‘Cause e dey happen as You talk am) – It is happening the way you foresaw it
(Baba, I thank You) Lord, You are great
(Lord, You are great)
(You are greatly to be praised)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
(Jehovah bu onyeoma (oh-oh)) – The good God
(Na You be my agidigba) – You are my rock
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
(Jehovah bu onyeoma)
(Na You be my agidigba)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
Neeja
Me no fit deny o – I cannot deny
All of my blessings na divine o – All my blessings are divine
When I look around o
All I see na Your hand o – All I see is your hands
Son Music
Oh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o – When it is sour, you make it sweet
This Your grace o
E loud o, e dey speak for me o -Is loud and speaking for me
Chizie
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule)
Bianule (bianule) – Come and see, come and hear
Ifechukwu ne me o – What the Lord has done for me
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke)
Chineke (Chineke) – God
Na You I dey follow (Lord, You are great) – You are the one I follow
Lord, You are great (Lord You are great)
(You are greatly to be praised)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
(Lord, You are great)
(You are greatly to be praised)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You (oh na, na, na))
(Jehovah bu onyeoma (eh-eh))
(Na You be my agidigba)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
(Jehovah bu onyeoma)
(Na You be my agidigba (oh, Lord o))
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
Ajay Asika
Baba no dey delay – God does not delay
If I call am, na cha, cha, cha – When I call he is quick
Everything na confirm – Everything is guaranteed
E no get time for yama-yama – He has no time for nonsense
Festive
I can’t explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God I know wey no go fit to lie – I cannot lie, you are the only God I know
Odumegwu Judah (Judah) – Awesome lion of Judah
I tro away salama (salama) – I am saluting you
Onyenemenma (omenma) – The God who does good things
I’ll praise You forever
Moses Bliss
When You check am, You go know – You will know when you take a look
Who the blessings dey follow – Who the blessings ate following
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (Lord, You are great) – It is Jesus we are showing off
Lord, You are great (Lord You are great)
(You are greatly to be praised)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
(Lord, You are great)
(You are greatly to be praised)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You (oh na, na, na))
(Jehovah bu onyeoma (eh-eh))
(Na You be my agidigba)
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)
(Jehovah bu onyeoma)
(Na You be my agidigba (oh, Lord o))
(‘Cause e dey happen as You talk am)
(Baba, I thank You)