The queen of African soul has dropped a mellow sound reflecting exactly what the music is about – “fear love”. In its five hours of release, it has gained over 6,500 views.

What is the ‘Fear Love” song all about?

Yemi Alade is singing about being scared of being in love because it can mess up one’s mind, and based on other guys like Femi who have messed her up up, she is scared to love anyone.

Listen to the song on YouTube here.

See lyrics of Yemi Alade’s Fear Love at the top full translations and English meaning

Intro
Hmmmmmmm

Say love go burst your head
And e fit to mess your mind – And it can mess with your mind
Dem no go know what you’re going through, baby, ayayayaya – They will not know what you are going through
Say love go burst your head
And you fit no chop for night – And you may not eat at night
Ginger me daddy, I’m losing this fight, ayayayaya

hmmm, na why I dey fear, I dey fear fear fear – hmmm, it is why I am scared
Fear, I dey fear fear, fear
I dey fear, I dey fear fear fear your love, uhhhmm
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Many tears wey I shed shed shed
I dey fear, I dey fear fear fear your love

[Instrumental]

I dey fear make u no go play with me, eh – I am scared you will mess me around
Wetin my eyes e don see – What my eyes have seen
Femi show me shege for this street, for this street – Femi was very wicked to me
Ọ dịkwa jim jim when you dey with me – It is all good when you are with me
And when you leave me na how e go be? – And when you leave me how is it going to be
My eyes red, wetin dey do to me? – My eyes are red, what are you doing to me
For this street

hmmm, na why I dey fear, I dey fear fear fear
Fear, I dey fear fear, fear
I dey fear, I dey fear fear fear your love, uhhhmm
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Many tears wey I shed shed shed
I dey fear, I dey fear fear fear your love

Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you’re going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya

hmmm, na why I dey fear, I dey fear fear fear
Fear, I dey fear fear, fear
I dey fear, I dey fear fear fear your love, uhhhmm
Na why I dey fear, I dey fear fear fear
Many tears wey I shed shed shed
I dey fear, I dey fear fear fear your love

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *